Monday 15 July 2013

Pretty Tiwa hangs out with the primetime Africa crew,Dayo Adeneye and Keke Ogungbe


7 comments:

  1. Detoun, will u tell Dayo to take his eyes off d@ thing b4 he get high blood pressure & start to speak in tongues...And why is keke looking like dem Mojitos shoes..abi Julian Hake use one nack ur head ni?Tiwa n tiwa I like d way u increase d temperature inside there jare..Abeg do fast b4 dey all collapse..

    ReplyDelete
    Replies
    1. This is not fair o.How can you compare Uncle Keke to Mojito shoes ehn?
      Hmmm Dayo D1 smooth operator.

      Delete
    2. lmaoooooo Xstardess ur comments always sets me on fire.
      Dayo dey look something wt style.i no kuku blame am.Tiwa eleje tutu.(fresh blood)

      Delete
    3. @wumzy, fire ke..I sha hope say no be naija u dey cos our "panapana"(fire brigade) no dey reliable ooo..cos if every time I comment I set u on fire and no one to quench the fire..haaa....olorun ma je a j'ona tan ooo....I fear ooo...

      Delete
  2. Tiwa,Tiwa;u com do offshoulder pose 4 dem.person wey see somtin wey pass am always dey rub hands.dat is why our uncle D1 dey rub hand com dey commit lukery join.even keke dey tweet him face say tuday na tuday........i hope say u no tay 4 dere bcos i can even feel d tempo rising just luking at u guyz tru ma phone......

    ReplyDelete
  3. Pweety tiwa, keep soaring high!!

    ReplyDelete
  4. Tiwa is looking so beautiful.
    Http : / / trendyrammy.blogspot.com

    ReplyDelete