Haaaa!! Disaster..They av turned beautiful oluchi 2 madam gagu. Everytin is totally wrong, frm d font of d words on d cover..few shld av been bold, some small 2 give a balance, oluchi's pose, d way dey place d pic into d cover, d hair shlda bEen ponytail n wat were dey thinking when they picked dis ugly dress!! Evrytin is nw big,bold n black..FUGLY!
Such a long full length dress for a skinny long oluchi?epic fail,total failure,complete disaster.and why black?her skin tone is as black as d colour of d dress.i can't make out any sense in the wordings.Rubbish
She be bat woman?....Like seriously if dis babe no bend pose ,she go tall pass d magazine d@ her head go come out from d top of d magazine ooo...now tell me , who go buy a magazine wey human head dey show...d@ is d reason dem squeeze her into d@ front cover ooo...so abeg help us manage am..
Haaaa!! Disaster..They av turned beautiful oluchi 2 madam gagu. Everytin is totally wrong, frm d font of d words on d cover..few shld av been bold, some small 2 give a balance, oluchi's pose, d way dey place d pic into d cover, d hair shlda bEen ponytail n wat were dey thinking when they picked dis ugly dress!! Evrytin is nw big,bold n black..FUGLY!
ReplyDeleteGood critique Lolade
DeleteSuch a long full length dress for a skinny long oluchi?epic fail,total failure,complete disaster.and why black?her skin tone is as black as d colour of d dress.i can't make out any sense in the wordings.Rubbish
ReplyDeleteAhn Ahn!!Wumzy af vex finish
DeleteIroko tree dey do pose of lyk,except say it get hair,face n fingers.....total myopic failure.
ReplyDeleteLol @ Iroko tree with hair , face & fingers...
DeleteLol @ Lollybee.
DeleteShe be bat woman?....Like seriously if dis babe no bend pose ,she go tall pass d magazine d@ her head go come out from d top of d magazine ooo...now tell me , who go buy a magazine wey human head dey show...d@ is d reason dem squeeze her into d@ front cover ooo...so abeg help us manage am..
ReplyDeleteLmao una get mouth
ReplyDelete