Choi,all these 4 men;men don ri ogo plenty,plenty.I no blame Tom,im know say na wetin dey make men get mental touch,mk dere temperature rise n mk ehm!ehm durosoke!!!buh seriously,these is d height of mediocrity,dese models don dey abuse our womanhood nau,so wetin we come dey cover again.mk evry1 kukuma dey naked,che e no go beta ni......guyz ontu u......buh wait ooo;we no get papa 4 dis blog,all of us na mama.Detoun do sometin oooooo,we nid a guy tu always gear we treatiezers up*winks*
Detoun u just successfully beckon to debt..cos I don try re-assemble my phone, it still not coming up...shee we no dey tell u to dey give warning on post like dis....sebi I just dey wash dishes jejely I come say make I even open dis post to see wetin u post again&immediately I see am, muscle catch my hand ni ,d next tin I see be my phone wey don dey swim inside sink...abeg I no want wahala ooo..just send me a new phone ooo... And to Tom , I hope dey run a CAT (Cognitive Analytic Therapy) on u,just to be sure the level of d damages...ur brain is "BB torch2"..it's touching..
Detoun, d stunt wey u just pulled no go work..shee after u don spoil my phone finish u come run go write "viewers' discretion advised"..I sha still dey wait for my new phone...
I don't remember telling u d brand I wanted...so why "what brand do u want again"?...just send me any smart phone...cos d@ was what u destroyed yesterday...and to think my ex smart phone is so smart to d extent d@ whenever I ask "where is my phone?" it will answer wherever it is ..like "I'm under ur pillow", "on the bed", "in d toilet".....
@xstardess wa sere jor! Ohh its 4 men. Dey shldnt av xposed all of dat 4 men 2 get deir attention n make sales, dey just treat our body like a piece of trash..well I dnt blame dem, its d useless ladies..Lord av mercy! stupid advert strategy!!
@lolade , I just hope say u don "kasamu" b4 u open dis post or else ur fast don dey contaminated ooo...make u go start again..Detoun, I hope ur plan no be to dey help all dem Muslim treatiezers' break dem fast everyday ooo with dis kain post...
Lolade Lolade, na when it comes to post like dis u no dey get fast, abi? Ok ooo...I just dey wait u for July 26, make u come say u get fast...even if fast dress sexy d@ day abeg just ignore oo or betterstill run away...cos treatiezers no go hear story....##hmn hmn, u see naked post , u no get fast..aaah ,so funny...SMH##
if its not too expensive why not.it's just an advert
ReplyDeleteChoi,all these 4 men;men don ri ogo plenty,plenty.I no blame Tom,im know say na wetin dey make men get mental touch,mk dere temperature rise n mk ehm!ehm durosoke!!!buh seriously,these is d height of mediocrity,dese models don dey abuse our womanhood nau,so wetin we come dey cover again.mk evry1 kukuma dey naked,che e no go beta ni......guyz ontu u......buh wait ooo;we no get papa 4 dis blog,all of us na mama.Detoun do sometin oooooo,we nid a guy tu always gear we treatiezers up*winks*
ReplyDeletehmm we have men too but they'd rather read than comment but i'm sure with time they'll love me more and show some love lol
ReplyDeletethank God they used a white girl.d disgust would av been higher had it been a brown girk was used for dis silly ad
ReplyDeleteDetoun u just successfully beckon to debt..cos I don try re-assemble my phone, it still not coming up...shee we no dey tell u to dey give warning on post like dis....sebi I just dey wash dishes jejely I come say make I even open dis post to see wetin u post again&immediately I see am, muscle catch my hand ni ,d next tin I see be my phone wey don dey swim inside sink...abeg I no want wahala ooo..just send me a new phone ooo...
ReplyDeleteAnd to Tom , I hope dey run a CAT (Cognitive Analytic Therapy) on u,just to be sure the level of d damages...ur brain is "BB torch2"..it's touching..
Lmao,rotflmao.
DeleteDetoun, d stunt wey u just pulled no go work..shee after u don spoil my phone finish u come run go write "viewers' discretion advised"..I sha still dey wait for my new phone...
DeleteOk ma.I will send one.What brand do you want again?
Delete@Xstardess LMAOOOO!
DeleteI don't remember telling u d brand I wanted...so why "what brand do u want again"?...just send me any smart phone...cos d@ was what u destroyed yesterday...and to think my ex smart phone is so smart to d extent d@ whenever I ask "where is my phone?" it will answer wherever it is ..like "I'm under ur pillow", "on the bed", "in d toilet".....
Delete@xstardess wa sere jor! Ohh its 4 men. Dey shldnt av xposed all of dat 4 men 2 get deir attention n make sales, dey just treat our body like a piece of trash..well I dnt blame dem, its d useless ladies..Lord av mercy! stupid advert strategy!!
ReplyDelete@lolade , I just hope say u don "kasamu" b4 u open dis post or else ur fast don dey contaminated ooo...make u go start again..Detoun, I hope ur plan no be to dey help all dem Muslim treatiezers' break dem fast everyday ooo with dis kain post...
DeleteI no get fast..so e no break am
DeleteLolade Lolade, na when it comes to post like dis u no dey get fast, abi? Ok ooo...I just dey wait u for July 26, make u come say u get fast...even if fast dress sexy d@ day abeg just ignore oo or betterstill run away...cos treatiezers no go hear story....##hmn hmn, u see naked post , u no get fast..aaah ,so funny...SMH##
DeleteFor me..I wnt buy it *capital NO!
ReplyDeleteIf its nice I would gladly go for it.lol
ReplyDeleteHttp : / / trendyrammy.blogspot.com
This ad is saucy -bloody hell! And all in the name of Perfume .
ReplyDelete