The person wey mk dis cake na dulling person.why d end of d stairs com meet brick wall.4 a wedding setting,she 4 mk am romantic,com garnish d end of d stairs wit a bed wit two bodies entangled on it,so dat wen d bride dey cut d cake wit her hussy,she go dey smile say d picture @ d end of d stairs in hours tym wud turn tu she n ha hussy.anyow nau,me I don dey chopulate d second cake in my mind.
This is too dramatic abeg.wettin?wat happened to normal six tier wedding cakes?d first one is too ugly.too much going on.more like I'm seeing real stairs.at first,I found it hard to notice d cake.i thot I was seeing d staircase to a banquet hall or somethn like dat.it's a NO!
Toun Toun Toun! How many times did I call you!!!! My love for cakes ehn! *now praying and fasting for husband*
ReplyDeleteHahaha prayers and fast accepted by The Lord.
DeleteThe person wey mk dis cake na dulling person.why d end of d stairs com meet brick wall.4 a wedding setting,she 4 mk am romantic,com garnish d end of d stairs wit a bed wit two bodies entangled on it,so dat wen d bride dey cut d cake wit her hussy,she go dey smile say d picture @ d end of d stairs in hours tym wud turn tu she n ha hussy.anyow nau,me I don dey chopulate d second cake in my mind.
ReplyDeleteThis is too dramatic abeg.wettin?wat happened to normal six tier wedding cakes?d first one is too ugly.too much going on.more like I'm seeing real stairs.at first,I found it hard to notice d cake.i thot I was seeing d staircase to a banquet hall or somethn like dat.it's a NO!
ReplyDelete@ wumzy I thought thas was a real stairs na wa for dis kind cake tho
ReplyDeleteThese are past participle of cake.."caken"
ReplyDeleteLol I just learnt new words.cake,caked,caken.Well done xstardess.
Delete