Different from your everyday blog.Total fashion critique from a down-to-earth perspective,Celebrities,Photos and lots more
Wednesday 28 August 2013
Our stunner of the day is Doris Simeon.Agreed?
The smile on her face looks like she's enjoying every minute of her life.She rocks the cornrows,the jeans fit perfectly like a second skin and She just glows like Newyork city!
Dis babe's beauty, infact everytin abt her is mathematically set ooo..like our secondary skul "mathematical set"..abi u no see how she dey arrange like Four Figure Table.. But Doris, why u no look for Daniel's father & marry & make d stupid boy ur step-son...oh sorry u don born for am.... @Detoun, shey New York dey glow ni ?
She for snap with and without d shades. some persons are very beautiful with shades on bt are not half as beautiful when dey remove it. I admired a lady once with her shades on, d lady too fine so tey pple kom join me dey admire ha. As d girl comot d shades eh, after some minutes one guy go jejely tell d girl; I think u are prettier with ur shades on. #justsaying# zizi
Lol @ZiZi ,& good to read from u..ok, w@ u are tryna say is d@ the plenty feathers wey dey fowl body na im no make us know say meat no dey im body, abi?..it's ok..make we kuku dey go abt removing girls shades b4 we admire them..like u just walk up to a lady...hi babe , u are....sorry u will have to remove ur shades b4 I continue.....or we simply just say....hi, pls remove ur shades I want to admire u..make we no go waste our admiration..
Fierce!
ReplyDeleteagreed.
ReplyDeletewww.trendyrammy.com
She glows more like Edo city.new York is 2 much.
ReplyDeleteAgreed.
Me like.
ReplyDeleteDis babe's beauty, infact everytin abt her is mathematically set ooo..like our secondary skul "mathematical set"..abi u no see how she dey arrange like Four Figure Table..
ReplyDeleteBut Doris, why u no look for Daniel's father & marry & make d stupid boy ur step-son...oh sorry u don born for am....
@Detoun, shey New York dey glow ni ?
Habatically,tep son bi ti bawo?i hear she's dating a rich married man already.and then d cycle continues.date my man,I date ur man
DeleteWowza!
ReplyDeleteThis comment has been removed by the author.
ReplyDeleteThis comment has been removed by the author.
ReplyDeleteThis girl is much much finer dan Stella Damascus sha.
ReplyDeleteJust passing by.
Omo toh quality
ReplyDeleteShe for snap with and without d shades. some persons are very beautiful with shades on bt are not half as beautiful when dey remove it. I admired a lady once with her shades on, d lady too fine so tey pple kom join me dey admire ha. As d girl comot d shades eh, after some minutes one guy go jejely tell d girl; I think u are prettier with ur shades on. #justsaying# zizi
ReplyDeleteLol @ZiZi ,& good to read from u..ok, w@ u are tryna say is d@ the plenty feathers wey dey fowl body na im no make us know say meat no dey im body, abi?..it's ok..make we kuku dey go abt removing girls shades b4 we admire them..like u just walk up to a lady...hi babe , u are....sorry u will have to remove ur shades b4 I continue.....or we simply just say....hi, pls remove ur shades I want to admire u..make we no go waste our admiration..
DeleteHahahahaha Zizi and xstardess.
DeleteXstardess pls spare me dis one.#weeps# its too much for little me. But na truth I talk sha. Hehehe. Zizi
Delete