Omo dis gal na badoo.na dis kain cloth dem dey use say 'all roads leads tu?????'I pity dose men dat attended cos some go don sum up dere future wit dis kain slit....
Rita the hair needs to go.d slit is too high.cool down abeg.now its beginning to look forced.we know u are sexy and all dat but let it ooze out gently.dont overdo it by trying to reveal much ski.loo out genny,no one doubts her sexiness.even if she puts on jeans and thirty,her sexiness reveals all thru.so sister Rita,e lo cool down small
If she decided to wear a future nonsense to a future award..na her palaver be d@...just make sure say ambulance dey around d@ venue cos na emergency everybody go dey when they see u....
O ma ga oh. Longest Slit in the world
ReplyDeleteOmo dis gal na badoo.na dis kain cloth dem dey use say 'all roads leads tu?????'I pity dose men dat attended cos some go don sum up dere future wit dis kain slit....
ReplyDeleteI think her pose is getting boring. She does this everytime....is she looking for something on the floor?
ReplyDeleteLmao maybe her money drops on d floor everytime.
DeleteRita the hair needs to go.d slit is too high.cool down abeg.now its beginning to look forced.we know u are sexy and all dat but let it ooze out gently.dont overdo it by trying to reveal much ski.loo out genny,no one doubts her sexiness.even if she puts on jeans and thirty,her sexiness reveals all thru.so sister Rita,e lo cool down small
ReplyDeleteIf she decided to wear a future nonsense to a future award..na her palaver be d@...just make sure say ambulance dey around d@ venue cos na emergency everybody go dey when they see u....
ReplyDelete