Tuesday 3 September 2013

Beauty of the day,Molly Balogun

Y'all remember Lolita?Naija runs girl?She's our beauty of the day.Let's show her some love please.

9 comments:

  1. big and beautiful

    ReplyDelete
  2. Dis gel big like dis?Shes very pretty facially and I like her skin.

    ReplyDelete
  3. I like dis babe, if to say I dey 100% single dos her teachings for dey useful.

    ReplyDelete
    Replies
    1. e never late.if u sha wan do am,remember not to go for lepa boys.she say make 'we' (including me wey don marry)go for d potbellied ones.na those one get the pepper gangan.

      Delete
    2. @yummy mummy,ti n ba gbo pe.who are d 'we'?u don marry go and senpe lol

      Delete
  4. God bless u jare Molly..My God will make u bigger..
    Dis is w@ we call self confidence...If u are big and u wear confidence like make up, u appear sexy...sexy mama..Toolz part 2

    ReplyDelete