Nice pics.....Omosexy n hubby,we know say una luv eachoda;buh u 4 go down dat stairs one afta d oda nau as per say d space dey small.Captain Matthew;dont know why u ve dat sheepish mikey mouse smile as if dem hang smile 4 ur face.Muyiwa;I see u ooooo,papa too follow do peace sign...okay oooo.
Lol omotola yansh alone don take d whole stairs.if they don't walk hand in hand,how we go take know say they loff each other? Dis my future husband they fuck up seriously
Behind every successful nollywood actress,theres a strong pilot.kudos to omo tee. This one wey d husband just dey give omotola close marking at every event
Nice pics.....Omosexy n hubby,we know say una luv eachoda;buh u 4 go down dat stairs one afta d oda nau as per say d space dey small.Captain Matthew;dont know why u ve dat sheepish mikey mouse smile as if dem hang smile 4 ur face.Muyiwa;I see u ooooo,papa too follow do peace sign...okay oooo.
ReplyDeleteLol omotola yansh alone don take d whole stairs.if they don't walk hand in hand,how we go take know say they loff each other?
DeleteDis my future husband they fuck up seriously
I love omosexy oooo but MR Pilot n dis hot movate gel plSsssssss It av do now. Okbye
ReplyDeleteBehind every successful nollywood actress,theres a strong pilot.kudos to omo tee.
ReplyDeleteThis one wey d husband just dey give omotola close marking at every event
HmMmmmmm Mikel nwa Obi dey give dis woman injection ooooo, *runningaway*
ReplyDeleteHuh??? Come back here please!9
DeleteMad curves(omotee n joselyn) Beautiful family..I so love omotola
ReplyDelete