Different from your everyday blog.Total fashion critique from a down-to-earth perspective,Celebrities,Photos and lots more
Thursday, 5 September 2013
Wedding dress with the longest train in the world
Guinness book of records declared this 2,750 meters long train the longest in the world.It took 100 days to make and it was put together by a team of 10 seamstress.
i no lyke dis at all.why cant a wedding dress be normal?wats wt d crazy drama?how many yards did they use to achieve dis?the tin long sotey,e still get parachute for top.oshisco
Maybe she waited for a long time b4 she finally got married...d@ is why d train is long...na ogbodo oyinbo all dis dey work..make she come pull dis kain stunt here..make bride dey ikeja&her train long reach Oshodi...na dere she go dey wey naija go dey pass with her material in their hands...she go dey hear pple dey tell themselves, "go cut ur own,na free"...When dey don cut am reach ikeja underbridge, nobody go tell am b4 she pack d remaining dey go her house..
I likey
ReplyDeletei no lyke dis at all.why cant a wedding dress be normal?wats wt d crazy drama?how many yards did they use to achieve dis?the tin long sotey,e still get parachute for top.oshisco
ReplyDeletei dislikey
ReplyDeleteLol. Yumyum, the dress gangan is fine minus the drama now
ReplyDeleteThey should have just stopped at the dress gangan.They had to go on and on and on.And then d parachute..............*sigh***
DeleteWarrrisdis nah?
ReplyDeleteNoT like as if its even fine wit d train..wlda been lovely witout dat long tin, dey just wasted cloth n d parachute *ogaju.
ReplyDeleteShe did it intentionally. She aimed at setting a record and she got it. Now dats what I call a bridal train. Zizi
ReplyDeleteMaybe she waited for a long time b4 she finally got married...d@ is why d train is long...na ogbodo oyinbo all dis dey work..make she come pull dis kain stunt here..make bride dey ikeja&her train long reach Oshodi...na dere she go dey wey naija go dey pass with her material in their hands...she go dey hear pple dey tell themselves, "go cut ur own,na free"...When dey don cut am reach ikeja underbridge, nobody go tell am b4 she pack d remaining dey go her house..
ReplyDeleteLooooooooool
Delete