Friday 18 October 2013

Hawtie of the day


It's Toke Makinwa's one and only boo of life,Maje Ayida.They've been dating for eleven years and still counting.Cool huh?Do you agree with me that he's hawt?

13 comments:

  1. Not my type.Jeans is 2 big,he Luks tough and I like fair skinned men.

    ReplyDelete
  2. Cool, don't like dem dis tough dou, but tall black guuys any day.

    ReplyDelete
  3. Just dere.sumtin abt those shoes I don't like

    ReplyDelete
  4. Na rope dem use tie im own jeans ni?.. He is only feeling hawt like all dem university guys..

    ReplyDelete
    Replies
    1. lwkmdfh Toun,let me ask,aw he take hot?u must answer o.

      Delete
    2. Ehn ehn Detoun...D liver wey u chop get biscuit bone ooo... Shey na our Olori-ebi u dey do "asko" for? Chai!!! Olori-ebi don suffer ooo...Detoun, o ya make u apologise kiakia say d mouth and d shoulder wey u use do d "asko" na photoshop ooo..Treatiezers dey wait oO Detoun..

      Delete
    3. lwtmb thank u o xstardess.me I still wan know how d guy take be hotie of d day.but toun no fit explain na.anyway we go sha manage am like dat.

      Delete
  5. Lol Olori ebi you know I got love for you but that asko was because I don't know how to answer your question ma.Oya sorry.Chop knuckle.

    ReplyDelete
  6. He's for Iya Toke shikenah!!!!! Dem fit wella 'black n yellow' in Khalifas voice.

    ReplyDelete