Different from your everyday blog.Total fashion critique from a down-to-earth perspective,Celebrities,Photos and lots more
Dis babe don dey vex me.shes trying to hard Abeg.she shld take several seats.u can't ever vouch for a guy how much more Tuface.Wat if d story is true?she shld just get busy with watever she's doing and ignore some things.
I don't appreci8 anyone tryn 2 put sand in ur garri but tuface is a born polygamist shey u know?hmmm I help u pray it's not true
For better for worse...For richer for poorer..in sickness in health..till death do u part ooo jare...dem no fit ...
Dis babe don dey vex me.shes trying to hard Abeg.she shld take several seats.u can't ever vouch for a guy how much more Tuface.Wat if d story is true?she shld just get busy with watever she's doing and ignore some things.
ReplyDeleteI don't appreci8 anyone tryn 2 put sand in ur garri but tuface is a born polygamist shey u know?hmmm I help u pray it's not true
ReplyDeleteFor better for worse...For richer for poorer..in sickness in health..till death do u part ooo jare...dem no fit ...
ReplyDelete