Na which skul she dey wey dem don go on holiday..bcos she don photoshop herself on d road of Yankee with only one "afin"(albino) in front of her she don dey Yankee be d@,abi?...
See as she dey shy dey luk ground.na bcos few pple know her 4 dere.buh if na naija wey she dey tell us wetin she do 4 koro ati gbangba,she go pose more dan dis.how u take know say na her sef?Ebube,okay we don sight u......can we breathe now....?oshiscorasco.
beefer dats wat i call all of u,na big girl to d core is not abt travellin to yankee,we knw if ppl decides to go to u.s too,u can buy ur visa at oyingbo market,and my piece of advice to haters out dia,dis life is a game of race my fwend u run ur own own race and u wish odas well,stop studyin ppl cos u will never graduate
Na which skul she dey wey dem don go on holiday..bcos she don photoshop herself on d road of Yankee with only one "afin"(albino) in front of her she don dey Yankee be d@,abi?...
ReplyDeleteMehn your comments,lmao
DeleteHoliday= end of a school term lol lol
See as she dey shy dey luk ground.na bcos few pple know her 4 dere.buh if na naija wey she dey tell us wetin she do 4 koro ati gbangba,she go pose more dan dis.how u take know say na her sef?Ebube,okay we don sight u......can we breathe now....?oshiscorasco.
ReplyDeleteI dnt knw see d big deal in a celeb or sm1 holidaying in any foreign country..like I give a f**k..so! They shld pls get over it
ReplyDeletebeefer dats wat i call all of u,na big girl to d core is not abt travellin to yankee,we knw if ppl decides to go to u.s too,u can buy ur visa at oyingbo market,and my piece of advice to haters out dia,dis life is a game of race my fwend u run ur own own race and u wish odas well,stop studyin ppl cos u will never graduate
ReplyDelete