Thursday, 20 June 2013

Errr,please what is Rihanna wearing?

I'm totally lost and confused here.I guess she's been watching too many babalawo clips hence this combo.Because if not what then inspired this outfit?

11 comments:

  1. Lmao...Detoun, u are wicked ooo...she's either mourning her dead relationship with Chris Brown Or she dey follow naija mourn Bola tinubu's mama wey just died...but help us tell am say we don do the final burial ,so iya l'oja gbogbo eko don dey RIP.

    ReplyDelete
  2. Breakup wit Breezy caused dis nau.cos e b lyk say she no come get herself again bcos i trust my Riri in fashion sense,she no dey carry last.....forge ahead jooor,dere r dudes out dere waiting up 4 u.......

    ReplyDelete
  3. hahahhaahhaha
    pls i'm new to this blog
    dont crack my ribs

    HYBunny

    ReplyDelete
  4. Aunty? Kilon happen??? Abeg whr yo' shrine dey???

    ReplyDelete
  5. Bet why Riri??

    ReplyDelete
  6. Riri kilode ((O_O)) na wa o ..........I love your Blog *big smile

    ReplyDelete
  7. What is dis!!!

    ReplyDelete
  8. She's wearing an expensive "bespoke couture bin bag" LMAOO!! Oh na Ma what's my name ? Riri .. Lol

    ReplyDelete