Different from your everyday blog.Total fashion critique from a down-to-earth perspective,Celebrities,Photos and lots more
Friday, 21 June 2013
Fat and fab Eniola rocks
Shey y'all have heard the memo?If you insult Eniola She gives it back to you in multiple folds.So be careful o.Meanwhile,She also follows in the trend of velvet oleku and babes is not looking bad at all.She wore this outfit for a TV interview today.
I love her "no send" attitude..I remember whenever I stopped to pick my cousin who was in economics dept with her in those days in LASU jibowu annex, she go hang cigarette for hand,sit for back they enjoy her life...she no send...like i heard she's related to the michellin tyre family...lol...but like seriously, any man wey marry Eniola is blessed already as a polygamist..he no need to marry another woman join to become one...na luck on a platter of gold...me no insult her ooo, I love her outfit.
Two ? No be meji be two ? For Africa we no dey call a man wey marry two wives a polygamist ooo...na monomonogamist dem dey call such...d@ one be say na rehearsal he still dey...na from 4 upward..so na 4 women in one body
na she go taya nah.eniola vs a thousand.anyway nice outfit and accessory
ReplyDeleteI love her "no send" attitude..I remember whenever I stopped to pick my cousin who was in economics dept with her in those days in LASU jibowu annex, she go hang cigarette for hand,sit for back they enjoy her life...she no send...like i heard she's related to the michellin tyre family...lol...but like seriously, any man wey marry Eniola is blessed already as a polygamist..he no need to marry another woman join to become one...na luck on a platter of gold...me no insult her ooo, I love her outfit.
ReplyDeleteare you trying to say she's two women in one body?
DeleteTwo ? No be meji be two ? For Africa we no dey call a man wey marry two wives a polygamist ooo...na monomonogamist dem dey call such...d@ one be say na rehearsal he still dey...na from 4 upward..so na 4 women in one body
Deleteu are so rite.she smokes like a chimney
ReplyDeleteI love her neck piece too.
ReplyDeleteI no lyk dis pics joor......too much puff-puff.
ReplyDeleteHaba Lollybee what did you xpect?remember this is Eniola naw not Funke Akindele.
DeleteIt's rude to call someone "fat"
ReplyDelete@anon, abeg help me tell them ooo.sebu u sha see say me no call her fat,''
DeleteMe too oooooo.buh we used what literature call 'Euphemism' tu describe her.
ReplyDelete