Saturday, 29 June 2013

Louboutin's love for ethnic designs

These ankara/print pair of shoes and a handbag are the latest spring collections from Louboutin.The bag alone costs a little over 500,000 naira.Hmmm....and the shoes?Don't even bother.But these are lovely designs.Still better than the ones I featured  Here

21 comments:

  1. wetin nah?500,000 naira?is it together with the shop and d pple wey dey inside or d bag alone?pls clarify before I break bottle

    ReplyDelete
    Replies
    1. it is the bag alone ma.Break bottle jor
      *picks race*

      Delete
    2. Hahahahaha you asked the right question joor
      Http : / / trendyrammy.blogspot.com

      Delete
  2. Me: Eeehnnn ma k'olu mi jooor
    Detoun : abeg no vex
    Me: why u dey run?
    Detoun: na yum yum mummy wan break bottle
    Me: on top wetin naw?
    Detoun : louboutine bag ni
    Me: and na only bottle she wan break
    Detoun: yes.
    Me : me wey u come run to , na head I wan break.
    Detoun: Yeepa , e gba mi ooo..." and Detoun pick double race "gan" Molue
    Louboutine ko, lonbodi ni...

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lmao #tears#
      I'm so dead right now

      Delete
    2. lmao xstardess u don kolo finish.
      but Toun seriously,dat much 4 a bag?shey Christain loubs wa ok sha?

      Delete
  3. yeh! mogbe 300bags of cement niyen now,ah ah now i know why olumide is still a tenant.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol prodigy don't think like that.everybody must av one expensive item in his/her closet

      Delete
  4. As Detoun come gan molue;im mind settle as she see chic who wear d shoe.abi?1)Any gurl wey get lyk 4 of dis;im mind go cooleeeeee.seein dem everyday,she go dey see 4 3bedroom flat in dem.2)if husbands get d gist;na tu dey vex 4 im wife say moni on d bag fit cook soup 4 1mth.3)armu robbers go just dey steal d bag n shoe dey go as im expensive pass android n co.......

    ReplyDelete
    Replies
    1. To see someone wt a 500,00 shoe inside molue go hard o @ Lollybee lol
      My second time here.lovin it

      Delete
  5. Lolade Adeagbo29 June 2013 at 17:02

    LMAO@ xstardess @toun its too xpensive jor..even if I want 2 av an xpensive item..dis one is 2 d xtreme. Ahan! over half a million 4 just one bag,its lovely..so! but it isn't made of diamond nw. Maybe if I av oprah's money sha.

    ReplyDelete
    Replies
    1. My dear,it's not made of diamonds o but Ankara.i feel u jare

      Delete
  6. 500k for one shoe ((O_O)) that money go train me for university(federal) still pay my rent for that 4years if I hear say I buy this kind shoe ** Christain Louboutin no worry I go wait for china copy .......red sole ko painted sole ni *covers face

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol Shugy,remember the song 'photocopy ko easy'

      Delete
    2. @ Toun .........if I wear the photocopy loubs anybody go beat me ni lol I beg I dey vex o............Poverty is a curse o , see as I don come dey vex say ordinary shoe na 500k lmao

      Delete
    3. Lol Shugy I give up on you.Please o when you but it let me know.

      Delete
  7. Am sorry to say but I can't buy that bag for 50k
    Http : / / trendyrammy.blogspot.com

    ReplyDelete
  8. Cute shoe and bag but 500k is a lot of money for just a bag oh

    Make money from the comfort of your home by using your mobile phones or computer. Just click on this links.
    http:/StartRefferalJob.com/index.php?refcode=27976

    http://visitprofit.com/?ref=54372

    ReplyDelete
  9. The pigalle spikes are just beautiful and super comfortable, I got mine last year for 210,000 whenand believe me the shoes are too comfortable it would feel like you are on flats and detoun pls do a feature on Chanel Lego purses, just got mine yesterday and I love it

    ReplyDelete