Different from your everyday blog.Total fashion critique from a down-to-earth perspective,Celebrities,Photos and lots more
Tuesday, 21 May 2013
It's a group picture,say cheese
AY in the pool with his wife joined by Julius Agwu and wife.Lol something tells me Ay instigated this picture.We all know he can like to 'show himself' once in a while.
Detoun don come again ooo. If I start now , she go call my name 3 times and tell me to leave her alone to enjoy her purple tea....okay ooooo. Abeg fellow treatiezers , sheee dis one na pool or river? I no just dey like all dis famzing...dis is either "odo ogun " or "odo iya alaro"....period.
LMAO!!!!! SIMPLE ANSWER.I DONT LIKE THE PICTURE.ITS SO INAPOPRIATE.OLODO AY AND JULIUS SHOULD KNOW DAT THE WOMEN COULD HAVE STAYED IN THE MIDDLE AND THE MEN ON EACH SIDE
Abi now anon 08:52, dis kain of pose go make u dey imagine things....like the kain thing wey go dey AY mind be say "make I just grab julius' wife bobbies" make I say na mistake "make I just hold that back"make I lie say water wan carry me go ni. and Julius go dey imagine make water remove the small top wey cover AY's wife bobbies......wierd imaginations..
Detoun don come again ooo. If I start now , she go call my name 3 times and tell me to leave her alone to enjoy her purple tea....okay ooooo. Abeg fellow treatiezers , sheee dis one na pool or river? I no just dey like all dis famzing...dis is either "odo ogun " or "odo iya alaro"....period.
ReplyDeleteLmao at odo iya alaro.u crazy
DeleteLol xstardess babe,it's a swimming pool with clear water
ReplyDeleteJulius Agwu's wife is foine sha.very natural beauty
ReplyDeleteCool!! Haha@xstardess u sabi say na pool nw. N truly AY likes 2 show himself @times
ReplyDeleteA.y why did u let ur wife close 2 julius just wit boxer.....hmmmm.....i did nt mean anyfing sha....
ReplyDeleteSimple question....bcos in the next pix , AY will stay very very close to Julius Agwu's wife without boxers.
DeleteLMAO!!!!! SIMPLE ANSWER.I DONT LIKE THE PICTURE.ITS SO INAPOPRIATE.OLODO AY AND JULIUS SHOULD KNOW DAT THE WOMEN COULD HAVE STAYED IN THE MIDDLE AND THE MEN ON EACH SIDE
ReplyDeleteAbi now anon 08:52, dis kain of pose go make u dey imagine things....like the kain thing wey go dey AY mind be say "make I just grab julius' wife bobbies" make I say na mistake "make I just hold that back"make I lie say water wan carry me go ni. and Julius go dey imagine make water remove the small top wey cover AY's wife bobbies......wierd imaginations..
ReplyDelete@ Xstardess i guess what AY owns also belongs to julius and vice versa.so no cause for alarm.
ReplyDeleteNo cause for alarm? Na who set the alarm?...if I hear...except them wan do rituals sha ooo.
ReplyDelete