Monday 1 July 2013

Faces at Mo Abudu's Ebony Life Tv launch


Toolz

The walk way
 
 
Alex Ekubo and Toke

Tosin Bucknor and Dammy Krane

Oreka Godis in blue
Tuface and Tosin
Kate Henshaw and friends

Wizkid and KSA
Luxury designer,Alexander Amosu (middle)
Veteran Olu Jacobs and Wife



Genevieve
The crew

Rita Dominic
Toke and MI
Miss Makinwa doing her thing on the yellow carpet

20 comments:

  1. Lolade Adeagbo1 July 2013 at 12:05

    Toolz is looking lovely, HBD in adv dr..my month lady. Y is dat one showing off her fallen twins..tosin shld stop dis dread lock jor, doesn't look nice jare. DammmMy krannneeeeee!!. Wen did wizkid n KSA do collabo?? @ treatiezers Happy New month..mine is 26 o

    ReplyDelete
    Replies
    1. yay!so how do we celebrate july 26?

      Delete
    2. Lolade Adeagbo1 July 2013 at 17:47

      *sad* it falls during ramadan, n I'm a muslim..will be fasting. Probably, After fasting@toun my muslim name is Rekiyyah

      Delete
  2. I'm kind of loving Tosin's look for the very first time

    ReplyDelete
  3. Tuface is 2 foine sha.freshness.

    ReplyDelete
  4. Detoun cheee u see wetin i dey talk.post dis pics tu south Africa n tell dem say;dis na just d preamble.back tu d marra,watz wit dat gurl dat wit kelegbe hair near A.Amosu:na by force tu tk pics.Toolz,i see u,lookin lovely as usual.Tosin,u rock girl.kate Hen tu d shaw;high fly mum.Tuface,Dammy Krane n odas;una dey reek gudness.Wizkidoodo;Femi Kuti,now KSA,of which E.Obey n Shina Peters dey wait their turn,haba,u r highly mouthed.who again yeeeeee Detoun ke*go wash face*okay no b Detoun,my oyinbo Detoun fine pass d person wey i see#okbye#

    ReplyDelete
    Replies
    1. wash face and use your glasses.You might see clearly.lol

      Delete
  5. where u see Detoun abeg show me.
    Toolz aya Demuren,congratulations in advance on ur marriage proposal becos we know say captain Tunde must 2 propose on ur bday.
    Are my eyes seeing clearly?where is Annie,Alex,Karen and Uti?hmmmm dis event never complete.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Yummy mummy,i just updated d pics.Alex was actually there.I'll keep updating as soon as I get more.

      Delete
  6. toolz of life,i see you.captain you have found a good thing

    ReplyDelete
  7. toolz of life,i see you.captain you have found a good thing

    ReplyDelete
  8. Rita...wow factor but u are almost forty aren't u?
    Toke...are u pregnant?d last picture?
    Tools...yellow fits u.as from today,go yehello
    Geny....aren't u tired?wont u marry?babies dat were born wen u started acting are now married wt kids.mtshewwww
    Others....can't b bothered and Toun please check your email and reply me please

    ReplyDelete
  9. But na wetin genevieve come wear come dis event now?make her enemies no follow come dis event ooo cos na d dress dem go dey target..dem go just stand on d remaining one wey dey flow follow am for back"a fi gbam,l'o ba d'ile"...na how many clothes Toke enter come dis event sef...instead of her to face her job squarely , she go change wan form celebrity...so who go welcome u on d yellow carpet, when u leave ur job go change....anyway sha una go welcome una sef...

    ReplyDelete
  10. Lolade Adeagbo am 26th as well o .........don't know what I am doing sef .........yaaaayyy my birthday Mate is on this wonderful blog

    ReplyDelete
  11. Niceeeeee,my 2nd daughter's bthday is on d 26th tooo.lets join force tu start collecting ajo(thrift)so we wud throw a massive parry dat day...

    ReplyDelete
  12. @lolade whose Muslim name is Rekiyyah, no just bring d@ one ooo...Rama wetin...why u allow dem born u for ramadan period...when only ur head first come out from mumsy bum & u see say everywhr dry say fast dey town u no fit use galala style enter back&wait until ramadan don finish? @shuggy and lollybee ooo jare , if there is sometin am good at,it's collecting money...I'm a good "alajo shomolu"..so I will be d treasurer...Detoun go start by contributing first....so our "ajo" start now..

    ReplyDelete
  13. Xstardess lmao @ lollybee how nice .........I go soon bring my own money come

    ReplyDelete
  14. So I officially have three birthdays on the 26th and none is having a party?Are you all joking?

    ReplyDelete
  15. Lolade Adeagbo3 July 2013 at 18:49

    Lool@xstardess me na..its God's doing..it falls duRing a special month, its a good thing @shuggy awww *hugs* my bday mate@lollybee nice

    ReplyDelete