They r all luking nice.Saheed Balogun,sebi u don tell us sey u marry again;why u come dey compete wit d chicken wit dem ladies.u 4 do shiiiiiooooo tu d chicken,salivate,den go home tu ur wife tu b's own version of grilled chicken...
I know,but wen three or more pple come dey fight ova a whole chicken which is meant 4 d whole table nko?i thot men aways walk away wen difficult situation arises lyk dis wit women...dat was why I suggested he goes home tu a berra,sophisticated,amiable,romantic n luvly chicken in all ramification.........
Liz, shee barca dey play match for ur head ni..abi werrin be dis?no be fowl yansh u put for mouth like d@?...iyabo, no mind am when she still dey Agege na so she dey go abt dey fight for every buka joint if d food seller sell am small meats...so d tin follow u grow up....
They shld watch d calories.
ReplyDeleteThey r all luking nice.Saheed Balogun,sebi u don tell us sey u marry again;why u come dey compete wit d chicken wit dem ladies.u 4 do shiiiiiooooo tu d chicken,salivate,den go home tu ur wife tu b's own version of grilled chicken...
ReplyDeleteYou can't say no when it's a party chicken
DeleteI know,but wen three or more pple come dey fight ova a whole chicken which is meant 4 d whole table nko?i thot men aways walk away wen difficult situation arises lyk dis wit women...dat was why I suggested he goes home tu a berra,sophisticated,amiable,romantic n luvly chicken in all ramification.........
DeleteLiz, shee barca dey play match for ur head ni..abi werrin be dis?no be fowl yansh u put for mouth like d@?...iyabo, no mind am when she still dey Agege na so she dey go abt dey fight for every buka joint if d food seller sell am small meats...so d tin follow u grow up....
ReplyDelete