Different from your everyday blog.Total fashion critique from a down-to-earth perspective,Celebrities,Photos and lots more
Wednesday, 11 September 2013
Did Mercy Aigbe rock this look?
A flamed red cornrows and a lime green contact lens took away the innocence in her eyes and gave her that sort of wild,adventurous look.It's a very rare colour i must say.What do you think?
Olori-ebi , I'm so sorry..infact I booked a ticket for u for d vacation but na rain destroy am..I went on a vacation ni oo..I visited olumo rock & ogudu ranch.. It was Detoun d@ failed to report to d family..it won't happen again. @ Lolade, tanks jare, my bro gave me some things to give to u ooo.
E no go beta 4 hunger.henhen,Mercy;u 4 use aro(yoruba version of blue)dye ur eye brow n eye lash tu complement ur luk.n wetin com do ur second eye????u bin dey sleep b4 dem tk dis pics???? @Xstardess,oya com tk ur share of garri n omi oyan,u know say iya maan jeun ku fun omo eeeeee.

Eeya Lolybee...d@ is so kind of u...but I'm afraid I'm allergic to garri...but if u don't mind, u can prepare some peppersoup with d omi oyan..yummy..buzz me when u r tru..Pls try to drink some pap(Ogi) with milk b4 u prepare my peppersoup ooo so d@ I can have enough peppersoup to drink..
Methink I dont need tu comment cos im hungry.I ve garri,sugar n groundnut in front of me;abeg who get p.water,make im com giv me?????????
ReplyDelete@Lollybee, use breast water now(omi oyan)..infact u won't even need the sugar at all..enjoy ur meal.
Deletemadam xst,so u tink u can sneak in and out of dis post w/o informing anybody?me come dey look every post for ur comment,i no see.wetin shele na?
DeleteOlori-ebi , I'm so sorry..infact I booked a ticket for u for d vacation but na rain destroy am..I went on a vacation ni oo..I visited olumo rock & ogudu ranch.. It was Detoun d@ failed to report to d family..it won't happen again.
Delete@ Lolade, tanks jare, my bro gave me some things to give to u ooo.
Hmmm xstardess is back!!
ReplyDeleteLollybee, after your garri,pls come back and comment o.
ReplyDeleteToor.
ReplyDeletewey d green eyes nah?i thot albinos only av green eyes?
ReplyDeleteE no go beta 4 hunger.henhen,Mercy;u 4 use aro(yoruba version of blue)dye ur eye brow n eye lash tu complement ur luk.n wetin com do ur second eye????u bin dey sleep b4 dem tk dis pics????
ReplyDelete@Xstardess,oya com tk ur share of garri n omi oyan,u know say iya maan jeun ku fun omo eeeeee.
E no go beta 4 hunger.henhen,Mercy;u 4 use aro(yoruba version of blue)dye ur eye brow n eye lash tu complement ur luk.n wetin com do ur second eye????u bin dey sleep b4 dem tk dis pics????
ReplyDelete@Xstardess,oya com tk ur share of garri n omi oyan,u know say iya maan jeun ku fun omo eeeeee.
Eeya Lolybee...d@ is so kind of u...but I'm afraid I'm allergic to garri...but if u don't mind, u can prepare some peppersoup with d omi oyan..yummy..buzz me when u r tru..Pls try to drink some pap(Ogi) with milk b4 u prepare my peppersoup ooo so d@ I can have enough peppersoup to drink..
DeleteCAN YOU LADIES STOP!
DeleteArghhhhhh!
I like it, its cool!@xstardess wlcum bck
ReplyDeleteWell , since she's on a mission on colour combat..I sha hope she doesn't end up looking like a German Flag....but for now, she's cool...
ReplyDeleteMercy this one no let me talk o .............. Yaaayyy Xstardess is back# dancing skelewu
ReplyDeleteIt's a bit OTT in my opinion Lol!
ReplyDelete