Saturday 19 October 2013

Caught on camera


Lol Poor lady.

12 comments:

  1. The person wey snap her no get work!

    ReplyDelete
  2. Complete with Shine shine bobo to wash down.... The look on her face though **if man no die, man no rotten** ehehe

    ReplyDelete
  3. Na shaki dem serve for d party ni? Abi na d girl request for "abodi".. Eeya abi Lollybee knows abt d pix ni ?cos na she dey always talk abt food..

    ReplyDelete
  4. This comment has been removed by the author.

    ReplyDelete
  5. Lollybee pls come out and defend this picture.I don't trust you much when it comes to food lol.

    ReplyDelete
  6. yes ke,na me do bad for my sis in law.d soup wey neva reach me na im she talk say she wan share wit me.na im i package shaki for am.she form butter start wit fork n knife,lata change gear tu hand,afta enuf fighting n stains all ova d body;she giv up sotay,when i asked her if she wanted more;she shouted NO!!!!Detoun n Xstardess,I dey my room dey laugh com dey chop my correct downloaded efo n semo wit beef.dat beer bottle na tu make her high so dat she go sleep n by d time she wakes;d soup for don finish.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Habatically,all dis wickedness for ur SIL?wetin u go come do ur mother in law?lmao

      Delete
  7. LOL!! Wow ! You go girl !!

    ReplyDelete