Thursday 30 May 2013

Oops!Kim K suffers wardrobe malfunction

This woman,She won't just stay in one place.The baby inside her 'haff suffer'.lol
The breeze must have been too much for her to handle.Poor woman.




12 comments:

  1. Honestly,I tire for this girl,WTF...must you go naked all in the name of being a celeb..abeg Kim park well joor,Kanye don buy job for himself...at least free the baby in your womb,once you deliver,if you like walk naked,it's KKA.....Ko Kan Aye

    ReplyDelete
  2. Abeg peepz,I be learner here,how can I add my pix to my name when I want to comment,,,me sef wan 'by force' showface for Toun oo...I use my phone(BB) to browse though.

    ReplyDelete
    Replies
    1. I think u need A̶̲̥̅ google account to be able to do that. Once u sign up , the registration page includes pix upload . So u can upload A̶̲̥̅ pix tru that.

      Delete
    2. well said Xstardess,google plus account it is

      Delete
  3. She dey crace wiv dat dress wey she weAr! #sillywoman.com!

    ReplyDelete
  4. Hurricane sef join kanye dey suffer dis girl....this hurricane is like "suffering" wey knock on kimk's door and she come say there's no seat for him..suffering come laff ,tell am say make she no too worry, he don bring him own stool come .
    I sure say na her enemies send dis hurricane come her side.abeg make dem no send volcano next time ooo.

    ReplyDelete
  5. Dat dress is short n definitely nt for sm1 who's pregnant..I'm very sure she took a risk of wearing dat ,all cuz of paparazzi, she shlda known dat d breeze can blow anytym n shld knw d rite tin 2 wear,d baby don suffer o..mtschewwWw!!

    ReplyDelete
  6. celebrity life is not a joke.i don't envy celebs at all both home and abroad.she doesn't want to be snapped looking ugly in any way dats y she goes all out to impress and look good.radarada

    ReplyDelete
  7. I wonda why she is trying tu cover d action side of da see tru movie short gown.knowing her well,she kinda enjoyed d attention she got wit d show.anywayz,Kanye don suffer gan ooooo cos not all men like dere assets bin displayed in public.wit all our negative writeups,na only her oga at d top(Kanye) fit tell her say her action gud or e no good.

    ReplyDelete
  8. Iyaff tire for dis Kim K matter!She is always everywhere.

    ReplyDelete