Detoun, I just found my design..and I don't need to e-mail u cos I didn't find it on ur e-mail..I found it here so let's settle it here..oya give me ur ATM card and ur pin fast fast...abi na credit card u dey use sef..Mehn the 1st-6th pictures are so so on point...love them..and whr is everybody..Tara, lollybee, yum yum mummy etc....come ooo make u we jolly 2gether, I don hit jackpot..Detoun go pay ooo
Na u let my mouth wide ooo..when be say whenever I come here na so so louboutine , gucci dem u dey use slap our faces...designer dis destroyer dat...why I no go come tax u?...ole lo ba omo je now...
they all look like wedding gowns 2me.but d mannequin one is nice.and d headwraps is a no no.too dramatic.
ReplyDeleteD mannequine is nice..I like head wraps but dis one isn't funky n fine, dnt like d oda designs
ReplyDeleteDetoun, I just found my design..and I don't need to e-mail u cos I didn't find it on ur e-mail..I found it here so let's settle it here..oya give me ur ATM card and ur pin fast fast...abi na credit card u dey use sef..Mehn the 1st-6th pictures are so so on point...love them..and whr is everybody..Tara, lollybee, yum yum mummy etc....come ooo make u we jolly 2gether, I don hit jackpot..Detoun go pay ooo
ReplyDeletelol you like money too much.no wahala,I will pay
DeleteNa u let my mouth wide ooo..when be say whenever I come here na so so louboutine , gucci dem u dey use slap our faces...designer dis destroyer dat...why I no go come tax u?...ole lo ba omo je now...
ReplyDelete