Detoun , shee no be d fall wey u fall when u trowey urself tru d window last night dey make u see double double...which local airport be dis? Shee d one wey dey "adigbe" or "ita iyalode" for Abeokuta ?abegi.person pose for bank near counter u come say she dey jet off...I love her outfit sha ..
airport ke,dis luk more lyk a tushed bukar were dat gurl is d one serving food.on d oda side,I hope dose guys didnt rob her cos d 1 sitting on dat table's face was angled on her bag.nice outfit tho,,,,,,,,say hi tu dem Tanzanians 4 me,,,,:::
Very soon big tinz,big places like Yankee and Jand and Canada amen
ReplyDeleteNt bad!
ReplyDeleteDetoun , shee no be d fall wey u fall when u trowey urself tru d window last night dey make u see double double...which local airport be dis? Shee d one wey dey "adigbe" or "ita iyalode" for Abeokuta ?abegi.person pose for bank near counter u come say she dey jet off...I love her outfit sha ..
ReplyDeleteairport ke,dis luk more lyk a tushed bukar were dat gurl is d one serving food.on d oda side,I hope dose guys didnt rob her cos d 1 sitting on dat table's face was angled on her bag.nice outfit tho,,,,,,,,say hi tu dem Tanzanians 4 me,,,,:::
ReplyDelete