Monday 15 July 2013

Yvonne Nelson won't stop showing off

She posted this picture of her blings some days ago.Not keen on the rings but I'm very keen on the wrist watch and bracelets lol.

6 comments:

  1. Yeah right!!!!!as if it changes d price of ugwu....what is it wit all dis celebs dat showcase all d blings dey ve including money n cars.like seriously,wen dey even show us dis tins,r dey not meant tu say 'tank u fans,witout u guys,I wont ve gotten.dis'.okay oooooo,me i don see u oooo,but all of una,wen underG boys start kidnapping ur relations,no talk ooooo bcos we no ask u tu show us buh na u dey prove tu dem say u get more dan enuf....Yvonne Nelson;u don allow Iyanya disgrace u enuf;okay we don see ur bracelet;nice one,so what again???

    ReplyDelete
  2. I love her watch fredaidehen.blogspot.com

    ReplyDelete
  3. Find the longitude of Yvonne's fingers when stretched to the sky...aree, ika omo yi gun sha..anyway sha anyone can get dis her customize bracelet at iponri market or balogun...dem omo ibo's get d one wey dem write obama sef...Detoun, expect my hand too with a customize treatiezer bracelet...I sha hope say u go post am..I still dey watch d watch, still looks like d one my hausa "mee guard" dey wear for hand ooo...who dey lie? abi who come borrow who?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Pls make one bracelet for me too.Write my name in capital letters just like Yvonne.sogbo?

      Delete
  4. Don't get it twisted Yvonne dey use fake too.im not tripping

    ReplyDelete