Saturday 21 September 2013

Owambe look of the day!

Eku Edewor looks sophisticated in this modern iro and buba and the gele is just different in a gorgeous way.I like everything about her look.So where is the owambe at for you?No party for me today o.I'm home all through.

8 comments:

  1. no party today oh. just resting at home.
    www.trendyrammy.com

    ReplyDelete
    Replies
    1. e ku igbadun.resting at home 2 but out later.

      Delete
  2. Replies
    1. Search me my sister ooo..I no know wetin she wear oo...infact where d wrapper start and end sef,I no know...

      Delete
  3. Detoun, today's owambe ko simbe rara..dem dey look face serve food ni sha...oo wo ankara o je semo ni won fi se .. And just bcos I had to be in a place b4 going down to d wedding, I had to carry d ankara along but u know say na MTN dey sponsor traffic in Lagos, cos it is EVERYWHERE U GO..(MTN slogan)..I was held up & down by traffic& by the time I got to d reception, I felt there was no need changing ..if I had known say na d ankara dey wan use serve I for change oo..Infact it got to a point I wanted to go and bring d ankara whr I kept it&show them say na my ankara be dis...make I sha eat..but vex no allow me even stand..When d aroma of the foods wan dey turn my eyes like person wey get "kooli", fiam straight to the car&down to my house.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Tell me it's a joke.They still do that at parties?Look bloody face before they serve??As in what razz mentality is that?If it's true then that's very silly.
      Sorry jare xstardess.So wat did you eat when you got home?

      Delete
    2. So u no know say dem still dey look face 4 party?Eko e re,..na only Uche's face dem no dey look 4 naija ooo..House ke? Shey I fit reach house in d@ kain condition ni? I no know d eyes wey I take call Lollybee to come meet me for Orita junction ooo...na she carry poundo yam + dis efo riro , crazily spoilt with Ede eleyin(pregnant crayfish)..it was heaven...Detoun, if I sha get to church come go dey speak in tongues or "baraje " like Susan , just know say na Lollybee's efo riro ni ooo..

      Delete
    3. XStardess;tell it tu dem jare as per say u gbadun d condiment.anyone wey want blessing in all ramificatn shld come 4 deres.Xstardess has got herz.

      Delete